UN How three men make 11-day 'deadly' journey from Nigeria go Spain - Spanish authorities say dem find three stowaways ontop di rudder of one ship afta e complete one 11-day voyage from Nigeria.

  • 🐕 I am attempting to get the site runnning as fast as possible. If you are experiencing slow page load times, please report it.
1004.png

Spanish authorities say dem find three stowaways ontop di rudder of one ship afta e complete one 11-day voyage from Nigeria.

One foto wey di coastguard show di men dey siddon ontop di rudder for di oil tanker helm, dia feet dey less than a metre away from di water.

Dem later carry dem go hospital for di tanker destination for Gran Canaria and treat dem for moderate dehydration.

E no dey clear if dem spend di entire journey perched on di rudder.

Di Maltese-flagged Althini II arrive from Las Palmas, Gran Canaria, from Nigeria capital Lagos - one joni of more than 2,700 nautical miles - according to data wey maritime tracking websites collect.

Di medical doctors see di men for di docks wia dem find dem and dem carry dem go hospital soon afta, di Spanish news agency EFE tok am.

Dis no be di first time dem go find stowaways ontop rudders, wey be large blades wey dey like fin found under ships and dem dey use am to steer di ship.

One 14 year-old boy wey also travel from Lagos to Gran Canaria for 2020 tell di paper El Pais say im spend di entire 15 day journey on di rudder of one huge fuel tanker.

Dem later hospitalise am upon arrival, afta e survive on salt water and take turns dey sleep for hole above di rudder wit di other men im dey travel wit "We bin dey very weak. I never imagine am say e go dey dis hard." im tok.

1005.png

For anoda incident di same year, dem find four men on di rudder of di Norwegian oil tanker, Champion Pula, afta im bin don travel from Lagos to Las Palmas.

Reports at di time say di men hid inside one room behind di rudder during im10 days at sea.

Di number of migrants wey dey cross on boats from west Africa to di Spanish-owned Canary Islands don increase significantly in recent years.
Di journeys dey long, hazardous and deadly.

For 2021, di UN International Organization for Migration (IOM) record 1,532 deaths on di route.

Article Link

Archive
 
I don't know much about boats so excuse my ignorance
but don't the rutters/back bottom portion of the boat go under water for long periods of time?
Either way, it's crazy they managed to survive for this long just sitting on a rutter
 
Spanish authorities say dem find three stowaways ontop di rudder of one ship afta e complete one 11-day voyage from Nigeria.

Dem later carry dem go hospital for di tanker destination for Gran Canaria and treat dem for moderate dehydration.

E no dey clear if dem spend di entire journey perched on di rudder.
I was sufficiently annoyed enough to get an archive link of the article that's not in pigin-ese so I can understand what they were trying to say without my brain hurting.

They probably weren't on the rudder all the time, since they would somehow need to sleep without getting tossed off and launched into the waves. I would be extremely impressed if they did somehow manage to stay put on the rudder without tying themselves to it, though. I'm also surprised they walked away with only moderate dehydration, considering 97% of ocean water is salt water and they probably were drinking only saltwater for their stay.
 
They probably weren't on the rudder all the time, since they would somehow need to sleep without getting tossed off and launched into the waves.

Apparently this happens all the time. There is a small room right behind that rudder where they hide/sleep etc.
 
I don't know much about boats so excuse my ignorance
but don't the rutters/back bottom portion of the boat go under water for long periods of time?
Either way, it's crazy they managed to survive for this long just sitting on a rutter
Dear god, are you a pidgin speaker? The rudder sits both above and below the waterline because a) it needs to be controlled from the boat and b) waves mean varying waterlines.
 
The pigdin articles always give me a good chuckle but christ almighty I would love to read them in amerimut. I can't make it 3 lines in without my eyes glazing over.
 
If you think it's impressive what lengths they'll go to in order to get to Spain, just wait and see what they'll do in order to thrust their cocks into a screaming woman or child once they get there.
 
Back