UN 'Why I want Russia in and France out'

Link (Archive)
Translated article for people not awesome enough to read Pidgin

'Why I want Russia in and France out'​

As sign say belle no too sweet again for di West since di coup for Niger, one businessman proudly show off im cloth with di colours of di Russian flag for di traditional heartland of deposed President Mohamed Bazoum.

War of words don dey go on between di military and di West since di coup.

Oga Bazoum na one ogbonge padi of di West for di fight against militant Islamists, and na strong economic partner as well.

Niger na host to a French military base and na di world seventh biggest producer of uranium. Di fuel dey important for nuclear power and a quarter of am dey go to Europe, especially to former colonial power France.

Since General Abdourahamane Tchiani seize power inside coup on 26 July, Russian colours don suddenly dey show face on di streets.

Thousands of pipo take part for one protest for di capital Niamey on Sunday, wit some wey dey wave Russian flags and even dey attack di French embassy.

E come be like say dis "movement" dey spread across di kontri.

Di businessman, wey dey live 800km (500 miles) away for di central city of Zinder, no wan give im name for safety reasons and ask say make we blur im face.

"I be pro-Russian and I no like France," e tok. "Since childhood, I don dey oppose France.

"Dem don exploit all di riches of my kontri such as uranium, petrol and gold. Di poorest Nigeriens no fit chop three times a day because of France."

Di businessman say thousands of pipo take part for Monday protest for Zinder in support of di military takeover.

E say e don ask one local tailor to take material from Russian colours of white, blue and red and use am make cloth for am, e deny say na pro-Russian groups pay for am.

Niger na home to 24.4 million pipo wia two inside every five pesin dey live for extreme poverty, on less dan $2.15 a day.

President Bazoum enta office for 2021 for Niger first democratic and peaceful transition of power since independence in 1960.

But im goment na target for Islamist militants wey dey linked to di Islamic State group and al-Qaeda wey dey roam across parts of di Sahara Desert and di semi-arid Sahel just to di south.

Under pressure from di Islamists, di armies for both neighbouring Mali and Burkina Faso, also former French colonies wit considerable French interests, don seize power in recent years, dem say dis go help for di fight against jihadists.

Like Niger, both kontris previously get significant number of French troops wey dey help dem but as di Islamist attacks still continue, anti-French sentiment rise across di region, wit pipo for all di kontri wey begin dey point finger say di French no dey do enough to stop dem.

Once in power, di junta for Mali bin welcome Russia mercenary Wagner Group as dem first force out French troops and den push for thousands of UN peacekeepers to leave.

Although Islamist attacks don continue for Mali, Burkina Faso junta don also grow close to Russia and dem don pusue hundreds of French forces comot.

For Niger, Oga Bazoum administration dey always ban anti-French protests.

Several civil society groups begin dey escalate anti-French protests for mid-2022, wen Oga Bazoum administration approve di redeployment of France Barkhane forces to Niger afta dem don order dem to comot Mali.

Key among dem na di M62 movement, wey one coalition of activists, civil society movements and trade unions lead calls against di rising cost of living, poor governance and di presence of di French forces.

Niger authorities ban or violently put down various planned protests wit dia leader Abdoulaye Seydou wey dem jail for nine months for April 2023 for "disrupting public order".

Di M62 appear to dey gingered afta dem remove President Bazoum.

For one unusual move, im members dey quoted by state TV for mobilising mass protests in support of di junta, as well as rejecting sanctions by West African leaders over di coup.

E no dey clear if di group dey linked to di junta wey dey known as di National Council for Safeguarding di Homeland (CNSP) or to Russia.

But na di umbrella group wey dey organise Sunday protest, wia smaller civil society groups such as Coordination Committee for di Democratic Struggle (CCLD) Bukata and Youth Action for Niger also dey present.

Back for Zinder, di pro-Russia businessman dey positive about how Moscow fit help im homeland.

"I wan Russia to help wit security and food," e tok. "Russia fit supply technology to improve our agriculture."

But Moutaka, one farmer wey dey also live for Zinder, reject dis argument and say di coup na bad news for everyone.

"I no support di arrival of Russians for dis kontri because dem be all Europeans and nobody go help us," e tok. "I love my kontri and hope say we fit live in peace."
 
Last edited:
There's a interesting rant on this French blog post about the Niger http://bernardlugan.blogspot.com/2023/08/apres-le-mali-et-le-burkina-faso.html and here the translated version done by Google translate. The following translated paragraph raised my eye.

...Corseted by their ideology, the French leaders wanted in Africa, the right of the Peoples to give way before the “rights of Man”, the chimeras of “good governance” or the surrealist “living together”. Not to mention the LGBT provocations and their variants seen in Africa as so many abominations and which have ended up causing France to lose the esteem and respect of Africans.
Privileging economic and social analyses, blinded by the imperative of the impossible "development", the French decision-makers refused reality, forgetting the wise recommendations made in 1953 by the Governor of the AOF: "Fewer elections and more of ethnography, and everyone will find what they are looking for". ...
 
Hahaha, is there a script that autotranslates to nigger lingo?

But apart from the very funny text, nothing matters less, than the opinion of an ordinary African. Its not any business of his, whether him and his country are ruled as a client state of Russia or France or China. Lets not pretend that he has any say in the matter whatsoever.
 
here be dey dem pictures from di article:
71c13a00-3036-11ee-8f52-fbf70e4bf742.jpg
b53bdab0-3036-11ee-8f52-fbf70e4bf742.jpg
d2ecb700-3036-11ee-8f52-fbf70e4bf742.jpg
 
Hahaha, is there a script that autotranslates to nigger lingo?
User:
Translate the following into BBC pidgin. “Inadequate methods used to charge congestion fees have led to a significant loss of revenue. “

ChatGPT:
"For we country, di way wey dem take collect money for traffic wahala no dey too complete. Dis one don cause big money wahala for us."
 
User:
Translate the following into BBC pidgin. “Inadequate methods used to charge congestion fees have led to a significant loss of revenue. “

ChatGPT:
"For we country, di way wey dem take collect money for traffic wahala no dey too complete. Dis one don cause big money wahala for us."

ROFL. How did I not know this was a thing? It literally dumbs it down so that the darkies can better understand it. A special BBC site for special people with special needs. :story:
 
I find it tremendously amusing that when it has all of the momentum, BRICS seems to be basing its raw materials supply chains on niggers' "trust me bro" promises.

Lol

Lmao even
 
  • Thunk-Provoking
Reactions: MrJokerRager
Every area colonized by the French, has been left worse off as a bigger shithole.
You'd expect Russia make it better. In case of Chechnya it have happened (though one have to admit we've fucked up there first) .

Problem is that for African Ivan from long-gone Zanzibar land, it's not of a big matter/concern if his country of residence shake hands with snail cunilingus conosseurs or everlasting vodka admirers, he might never notice the difference nor even care for it as long is the scarcity of life important resources is present.

And that's the case for every place in Africa except the Basharia land and Niggerpatra Netflix homeland, me thinks.
 
  • Like
Reactions: MrJokerRager
Back